Pidgin Corner3 months ago
Halima don beg Apostle Suleman for di lie wey she lie for him head
Nollywood actress Halima Abubakar don come give wetin be like heartfelt public apology to di General Overseer of Omega Fire Ministries, Apostle Johnson Suleman for defamation....