Pidgin Corner7 months ago
My fiancé no dey abusive, e no dey cheat, but I don call off marriage plans – Simi Drey
Award-winning British-Naija presenter and actress Simi Drey don share pesinal details about one past relationship wey almost lead to marriage. According to am, she cancel her...