Pidgin Corner
President Ruto don reject proposal for five years tenure limit

President Mr. William Ruto don dey vex on October 3, 2024, wit di proposed Constitutional Amendment Bill wey wan extend di current presidential term limit from five years to seven years.
President Ruto com criticize di bill through im party, United Democratic Alliance (UDA), on October 3, say dem no go support am. “na African Report News Talk am”
Di bill wey Senator Samson Cherargei bring, wan change Article 136 of di Constitution, wey go allow Mr. Ruto stay for seven years instead of five.
But Mr. Ruto and im party no dey okay wit di new bill, da na wy dem reject am totally.
Dem say dem no go support any bill wey wan extend presidential term limit.
President com yarn say dat initiative dey threaten di democratic principles wey Kenyan pipo fite hard to get.
E say dat one no good at all at all
Say dem don struggle too much to achieve wetin dem don achieve for kenya.
And dem no go fit lif am mek e just go lik dat
President resin na to protect di democracy wey Kenyans pipo dey hold strongly for dia hat.
And im no go grim ek any initiative com destroy am.
My pipo, dis lik dis na di spirit of true leadership bi dis mone so.
Senator Cherargei don bring bill wey wan increase presidential term limit from five years to seven years.
Dis bill wan change Article 136 of di Constitution, wey go allow Oga Ruto stay for seven years instead of five.
Dat one no bi all, o! di bill no bi only for president ooo
Di bill wan follow extend di term of oda elected officials lik, Governors and Members of Parliament mek dem follow hold office for seven years too.
Rite now, na five years dem dey serve for office bifor dem go look for re-election.
But, you sabi say dis bill go cos plenti wahala, abi?
Mani pipo don dey against am, even Oga Ruto wey bi president sef.
As dem com talk say increasing presidential term limit no good for democracy.
But im “president” and im party UDA don vex for di mata com reject di proposal to extend presidential term limit.
Dem com talk say dat proposal na “primitive” and “self-serving.”
UDA Party Secretary General, Mr. Hassan Omar, com yarn say dem no go support dat bill wey wan change di Constitution.
Dat bill wey Mr. Cherargei sponsor, wan extend di term of president and other elected leaders to seven years, and also introduce Office of di Prime Minister.
But UDA party no dey agree, dem say dem no go tolerate any “juvenile political experimentation” wey go against di constitutional values of Kenya.
President imsef, wey bi di president and leader of UDA, don talk say im no go support any attempt to extend presidential term limit.
im say dem must respect di democratic rites of Kenyans and allow dem to exercise sovereign power.
UDA party no go allow am see di light of day, So, dat proposal dey dead on arrival.
UDA dey see dis proposal as cynical and misguided, and dem com tell Senator Samson Cherargei, wey di sponsor di bill to stop di proposal wit immediate effect.
Dem say dem no go tolerate any “juvenile political experimentation” wey dey go against di constitutional values of Kenya.
Na so Mr. Omar com yarn say di bill wey Senator sponsor dey “backward, retrogressive and primitive” ting wey dey threaten di democratic principles wey Kenyan pipo fite hard to get.
im say dis bill no good at all, say e go tak Kenya bak to di dark days.
im say dem no go support dat bill at all at all.
Becos dat bill dey go against everyting wey pipo Kenyans fite for, so im no go allow am pass.
im must to protect di democracy wey Kenyans hold dear.
My kontri pipo, dis bill dey cos big worry bicos e too dey cunning, misguided and only serve di interests of dose pipo wey propose am.
E go against wetin Kenyan pipo don dey aspire to achieve for very long time now.
To end di undemocratic system wey bin dey allow som leaders to hold power witout dem to dey accountable to anyone.
Say dis bill wan deny Kenyan pipo di chance to hold dia leaders responsible and mek dem accountable to di pipo,”.
Di Ruling party UDA dey blast di sponsors of dat bill, say dem no understand di importance of term limits for di country’s history and institutions.
Dem say di bill’s sponsors no value di struggles wey Kenyan pipo don face to achieve true democracy.
In essence, di ruling party, UDA, dey reject di idea in it totality.
Becos na di way to tak undermine Kenya’s democratic institutions.
Di pipo wey sponsor di constitutional amendment bill no tink am well, na wetin Mr. Omar sef com talk.
As dem no consida di history, di reason wy term limits con dey constitution, and di importance of democracy.
Dem just wan extend di presidential term limit from five to seven years, witout tinking of di consequences.
im say dem no understand di struggles wey Kenyan pipo face to achieve democracy, and di importance of term limits to prevent one person from holding power for too long.
Dat na wy UDA, di ruling party, dey reject di bill, say it’s “self-serving” and “regressive”.
my kontri pipo, wetin una dey tink for dis tori?
For Diaspora Digital Media Updates click on Whatsapp, or Telegram. For eyewitness accounts/ reports/ articles, write to: citizenreports@diasporadigitalmedia.com. Follow us on X (Fomerly Twitter) or Facebook