Pidgin Corner7 months ago
wahala for Naija- 29 pikin fit get death sentence for protest wey dem do against cost of living
Twenty-nine 29 pikin fit face death penalty for Naija afta dem carry dem go court on Friday bicos dem join protest against di country wey cost...