Connect with us

Pidgin Corner

Powerful Governor no dey fear-Fayose talk am

Published

on

Governor Fayose

“If governor or former governor talk say dem go put fire for my state, dat one com mean say I no dey strong enough for house or I don lose control for my state.” Na so Mr. Ayodele Fayose, former governor of Ekiti State, talk dis one on di Monday October 14, 2024.

Fayose don react put for di recent yarn of di Minister of Federal Capital Territory (FCT) wey bi Mr. Nyesom Wike on Monday 14, 2024. According to Daily apost News on October 14.

Mr. Wike wey bi di Minister of FCT don say threaten say him go  “put fire” for any PDP governor wey go support Rivers State Governor Mr. Siminalayi Fubara.

Mr. Wike make dis statement for recent political gathering.

Di former Ekiti State Governor Mr. Ayodele Fayose, jejely make him own statement regarding di Mr. Wike and Mr.   mata, wey show him own perspective on governance and control.

According to am, “If a governor or former governor say dem go set fire for my state, dat one com means say I no dey strong enough for my own house na, or say I no com get control for my state again bi dat.

Dis statement dey suggests for Fayose views say dis kind threats na sign of weakness or loss of authority bi dat na.

Well my country pipo, for us to understand dis kind statement, make we look into Fayose background as governor.

Him served as governor of Ekiti State from 2003 to 2006 and again from 2014 to 2018.

See also  “Power cannot return to the north yet” - Doyin Okupe

Him political career dey follow for plenty controversies, including vote rigging allegations and corruption.

So dis him statement fit bi di reflection of him own experiences and challenges during him time for office as governor.

Well as  pesin wey don face impeachment and criticism, him likely dey understands di confusion wey pesin dey face to maintain, control and authority for governance.

But since di context of him statement no too dey clear.

Or him just dey state di importance of leadership strength and control for Naija politics.

But dis one fit also underscores di tensions and competition wey fit arise between di political figures, particularly for each region wit plenty wahala dey for di history of governance.

But some pipo dey see am as warning to PDP governors wey go support Fubara, him political rival.

Fayose, wey dey known for him outspoken nature, no hide to address Wike’s comment directly.

“If you be strong governor, nobody fit come your state put fire,” na so him talk.

Wetin Fayose Mean?

  • If governor or former governor threaten to cause trouble for your state, it means you no de in control again.
  • Strong governor no dey allow make pesin com dey cause wahal for him state.

dis Fayose na afta Wike don com make statement wey spark controversy.

Wike threat dey  target PDP governors wey wan to dey support Governor Fubara wey be him political opponent.


For Diaspora Digital Media Updates click on Whatsapp, or Telegram. For eyewitness accounts/ reports/ articles, write to: citizenreports@diasporadigitalmedia.com. Follow us on X (Fomerly Twitter) or Facebook

Continue Reading
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest from DDM TV

Latest Updates

INNOSON VEHICLE MANUFACTURING

Mysterious Disease breaks out in Imo Community, kill six people

NPA prevents major disaster at Lagos port complex

2027: ADA is a joke, lacks substance to challenge Tinubu — Keyamo

Imo Police Apprehend Suspected Cultist, Ekechi, in Imo

BREAKING: 5 killed as bomb explosion rocks Kano

Houthis to U.S.: Touch Iran, and your ships will burn

Pentagon holds off on strike despite B-2 bombers deployment

Pakistan, Turkiye leaders push to halt Israel’s military campaigns in Mideast

Imo Police recovers 552 live ammunition, apprehends 435 suspects

Killed for bread: Gaza aid lines turn into death traps

Subscribe to DDM Newsletter for Latest News

Get Notifications from DDM News Yes please No thanks