Dem suspect say Boko Haram terrorists don show for video, dey execute two Red Cross staff for Ngoshe community for Gwoza Local Government Area, Borno State...
One British war photographer don die for California, and him teenage son don arrest on suspicion of murder, police talk on October 16, 2024. According to...
Recently, pipo don dey talk plenty about Naija federal structure and Local Government mata, as e don dey hot from both lawmaking and court decisions. Di...
Di parents wey dey mourn dia two-year-old pikin, Ivan Omhonria, wey dem shoot and kill, and him younger brother, Eromonsele, wey get serious injury, don on...
Popular Nollywood actress, Bimbo Akintola, don talk on October 15, 2024, why she neva marry at 54 years According to di Daily Post News on October...
University workers don dey threaten October 16, 2024say dem go start fresh strike action becos say for four months dem neva still receive salary. According to...
Plenty pipo don die afta petrol tanker explode for Kano-Hadejia expressway inside Taura Local Government Area of Jigawa State on Tuesday October 15, 2024, night. Plenty...
Two Igbo youths, Mr. Austin Nwachukwu and Mr. Okoro Uzoma Anthony, don win councillorship seats for Plateau State Local Council elections on October 14, 2024. Plateau...
12 years old girl wey him name na Miss. Boluwatife Oladipo, wey dey attend Saint Louis Girls’ Grammar School for Akure, Ondo State, don suddenly slump...
Rivers State House of Assembly don declare seats of four members vacant, on October 15, 2024. According to Punch News on October 15, dey say Hon....
Di Naija telecommunications industry wey dey valued as one of di largest and most vibrant for Africa don dey contribute well-well to economic growth Octobir 14,...
Di Tunisian Pilot wey carry Super Eagles go Libya for dem next match don on October 15, 2024, share details of wetin happen mid-flight, say dem...
Mr. Segun Odegbami wey bi Mr. Peter Fregene close friend, confirm di news on Sunday October 12, 2024. According to Daily Sports News, on October 12,...
Terror bandits don shoot retired General Lawal B. Muhammad, wey bi di Director General of Zamfara State Community Protection Guards (CPG) on Sunday October12, 2024. According...
Di Former President Chief Olusegun Obasanjo don on October 12, 2024 call on Naija leaders say make dem use di country’s plenty resources take develop di...
Federal High Court for Lagos don on October 14, 2024, set November 1, 2024, to take decide weda Economic and Financial Crime Commission (EFCC) go fit...
“If governor or former governor talk say dem go put fire for my state, dat one com mean say I no dey strong enough for house...
Di late Mohbad wife Mrs. Wunmi and di Mother-ininlaw don shock everybody for Ikorodu Court, Lagos State on October 2, 2024. But dia fans still dey...
Mrs. Omowunmi Aloba Wunmi, di widow of late singer Mohbad, on October 12, 2024 don finally com confess inside di rumour for social media wey dem...
Naija football fans, especially di ones wey di support Liverpool, go dey mourn today, as di news of former midfielder Mr. Peter Cormack’s death don dey...
Dead bodi dey scatter for Gaza streets as hospital no fit stand again because of di heavy bombing from Israel on October 11, 2024 According to...
Di Oga Judge of di Federal High Court, Abuja, wey bi Justice John Tsoho, don on October 11, 2024, go return Mr. Nnamdi Kanu case file...
Di party wey dey rule, di All Progressives Congress (APC), don fo October 11, 2024, suspend di Minister of State for Petroleum Resources from Bayelsa State,...
Naija go pay more now, as Federal Government don announce new prices for number plates and driver’s license on October 9, 2024 According to NewsBand tori,...
Naija Labour Congress (NLC) dey big Federal Government say dem must to change di price of fuel back to wetin e bi bifore on Octobir 9,...