Connect with us

Pidgin Corner

N110.4b fraud: Court don issue public summon for Yahaya Bello

Published

on

N110.4b fraud: Court issues public summons against Yahaya Bello

One Federal High Court for Abuja don issue public summons against Alhaji Yahaya Adoza Bello, the former Governor of Kogi State, say im must to appear for court on October 24 to ansa di 16-count charge of scam wey dey for im head.

Di court for Abuja yarn say Alhaji Bello must com court on October 24, as dem get 16 charges of fraud against am.

Bello dey in trouble afta court issue public summons say him go face 16-count charge of fraud allegation.

The former Kogi State Governor don get case to ansa as court don call am mek im com ansa queshun on top N110.4 billion fraud.

Who be Yahaya Bello?

Yahaya Bello, CON, na Nigerian businessman and politician, and EFCC dey find am bicos of 84 billion Naira fraud.

E serve as governor of Kogi State from 2016 to 2024.

Bello na member of All Progressives Congress (APC) and na im be the youngest governor for Nigeria during im time for office.

EFCC don charge Bello, Mr. Umar Oricha and Mr. Abdulsalami Hudu for court, say dem steal N110.4 billion.

Bello, Umar and Abdulsalami dey inside EFCC trouble  wey dey accuse dem say dem thief N110.4 billion.

Court don talk say Yahaya Bello must to appear, bifor court for di N110.4 billion fraud.

EFCC yarn say Bello and him two friends don steal N110.4 billion and dem must to face trial for court.

Also, dem break di trust of di pipo of Kogi State.

Bello claim say he bin dey really worry about di wahala and bad tins wey dey happen for Kogi State and Nigeria politics.

See also  Nick Cannon don share him wetin him dey feel about him ex-wife, Mariah Carey

Im tok say he bin get one strong vision to tek clean up di mess for Nigeria politics.

Na so e tek join hand wit oda young men and women wey get di same mind to form one strong group wey dem call “Kogi Youth Arise Group”.

Under im hardworking and sharp leadership, dis group fit mobilize youths from all the 239 Wards for di State.

Dem support President Muhammadu Buhari and dis support help Buhari win big for the presidential election.

As APC win for national level as di ruling party, Bello com feel say e get challenge and inspiration to ofa imsef as leader to rescue di state wey don sufa from corrupt and bad leadership.

For di big gubernatorial primaries, Bello, wey bi di youngest among di aspirants, prove all di pipo wey no bilif am wrong

But today di sam Bello dey run from EFCC and Court for di monie wey dem alleged say im don tif from di pipo of Kogi State and Nigeria

Justice Anenih talk say:

“EFCC go publish summons for newspaper wey many pipo dey read, and dem must to post am for Yahaya Bello’s house, and for court premises where everybody go fit si am.”

“Judge com oda EFCC say mek advertise summons for popular newspaper, say mek dem paste am for Bello’s last known address and for court area, since Bello no show face for court on Thursday, dem delay di mata.”


For Diaspora Digital Media Updates click on Whatsapp, or Telegram. For eyewitness accounts/ reports/ articles, write to: citizenreports@diasporadigitalmedia.com. Follow us on X (Fomerly Twitter) or Facebook

Continue Reading
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Latest from DDM TV

Latest Updates

North Korea’s Troop Support For Russia Scaled Up Again

ADC Coalition: The Beginning Of The End For APC?

Amaechi Unleashed: Why He Ditched APC and Tinubu

JUST IN: What Soludo Said To Anambra Retirees

Mikel Obi’s Former Agent Spits Fire Over Siasia’s Bribery Allegations

The Group Britain Just Branded ‘Terrorist’

Europe Draws Hard Line With China Over Ukraine And Trade

U.S. Airstrikes Deal Major Blow To Iran’s Nuclear Efforts

Lagos LG Polls: IGP Deploys Reinforcements, Anti-Riot Units to Secure Election

N-HYPADEC Delivers Emergency Relief to Benue IDPs After Massacre

Subscribe to DDM Newsletter for Latest News

Get Notifications from DDM News Yes please No thanks